Caro Lyrics by Tml Vibez Feat. Bella Shmurda

Written by on July 16, 2024

Tml Vibez and Bella Shmurda Lyrics

Read the official lyrics for Caro by Tml Vibez featuring Bella Shmurda below. Caro is the third track on Tml Vibez‘s latest EP, Xin Mao.

Tml Vibez & Bella Shmurda – Caro Lyrics

Intro
En en en
Enter!
Enter!
Tml vibe boy

Verse 1
Dagbana biti bella
Moti shamayan do me better
Obe todun ni mofe la
Nigboro I be story teller
Pawon boy parapara
Alao so easy akala
Shawty use kayamata
For your matter I go show them my pattern

Chorus
Caro, Caro na you me shadow
When I shado sebi mo sey hello
Nigga fagbo
Fi energy pawo
Hawk your hustle bi tapioca o
Tell the saro no more sorrow
I Dey hustle man no dey gawu
Timi dawo wonma sawo
Lati gbawo we no go far o

Verse 2
Bisimilai mo fi bere
Wait for my og’s, pe molowo…
Awusubulai mofi bere
Make I no see things wey pass my age yeah
Money I no see make me no lie
Even for the lifestyle me I fortified
Working billionaire before me I 35
My shoe no fit size you even if you try
Omo, I no fit lie, gangster on a side I dey bomb many site
I dey shoot on site
Omo leftside
Take it outside
Seri seri sign
Omo I be super shine

Chorus
Caro, Caro na you me shadow
When I shado sebi mo sey hello
Nigga fagbo
Fi energy pawo
Hawk your hustle bi tapioca o
Tell the saro no more sorrow
I Dey hustle man no dey gawu
Timi dawo wonma sawo
Lati gbawo we no go far o

Outro
Ah ah caro caro
Fi energy pawo o
Oh ah ah ah

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



BujPod Radio Stream

BujPod Radio Stream

Current track

Title

Artist

Background